Okada Ban in Lagos: Dear Lagosians, see how pipo cope on di first working day afta di 'Okada, Keke' ban

Pipo wey tanda for Obalende Bus Stop for Lagos Island on Monday morning - 03/02/20 sake of di ban
Wetin we call dis foto, Pipo wey tanda for Obalende Bus Stop for Lagos Island on Monday morning - 03/02/20 sake of di ban.
Read am in 3 mins

Social Media users for Lagos, Nigeria dey kolobi "Dear Lagosians" as way to tok wetin dia eye don see on di first working day afta di state goment ban on commercial motorcycle aka 'Okada' and tricycles aka 'Keke Marwa' begin officially.

Tori we torchlight be say dis don make transport money to go up for buses and pipo wey don hook full for bus stops.

Di Lagos State goment tok say di ban na necessary tin to do becos of dia record wey show say since 2016 over 10,000 pipo don die becos of accidents wey Keke marwa and Okada cause.

Since di goment announce di ban a week earlier, di hastag "#OkadaBan" dey also trend for social media till now.

Many social media users wey dey live for di city dey use di hashtag complain about how authorities for Nigeria bizness capital no provide alternatives before dem ban di cheapest means of transportation for most pipo inside Lagos.

How pipo dey cope

Lagosians trek long distance, transport fare increase, see how pipo dey cope wit 'Okada, Keke' ban

Lagos pipo queue to enta bus afta okada afta Okada, Keke ban
Wetin we call dis foto, Lagosians trek long distance, transport fare increase, see how pipo dey cope wit 'Okada, Keke' ban
Lagos pipo queue to enta bus afta okada afta Okada, Keke ban
Lagos pipo queue to enta bus afta okada afta Okada, Keke ban
Protesters dey protest di ban for Lagos
Wetin we call dis foto, Protesters dey protest di ban for Lagos

For Alausa, di seat of goment for Lagos, some Okada riders no wan look anybodi face.

Okada and Police officer - 03/02/20

Di different tins pipo dey use "Dear Lagosians" tok

Dis na Ikorodu Road for Lagos mainland.

Dis na Ikorodu Road for Lagos mainland on Monday 03/02/20

Wia dis foto come from, Oluwaseyifunmi Uzamat/Twitter

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Dis na wetin dis user post about wetin pipo carri eye see early morning for Lagos on Monday.

Skip X post, 2
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 2

Twitter user Abiola Rachael tok about how cue long for pipo wey no get oda choice but to use only Bus. She claim say dis na sometin wey before-before go take only 200 naira to carri Okada.

Skip X post, 3
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 3

Lagos State goment tok say dem go add 65 more city buses aka BRT enta road from Monday sake of di Okada ban.

Skip X post, 4
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 4

Dis user believe say im fit survive wit skate as di okada ban don take effect.

Skip X post, 5
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 5

For some places na horse come to dia rescue, according to dis Twitter user - Tosin Olugbenga.

Skip X post, 6
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 6