Allen Onyeama: Social media don choose dia man of di year

Allen Onyeama

Wia dis foto come from, Other

Wetin we call dis foto, Oga Allen Onyeama na di CEO of Air Peace airline
Read am in 1 mins

Afta im act of "patriotism", Nigerians for social media don begin tok say di oga of Air Peace airline, Allen Onyeama, na dia man of di year.

Oga Onyeama use im airline carri 188 pipo return to Nigeria afta di xenophobic attack on foreign business for South Africa.

Dis na afta di airline volunteer to evacuate pipo wey wish to return to Nigeria, free of charge.

On Wednesday, di first batch of Nigerians from South Africa land di kontri for di commercial capital Lagos.

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Video of how oga Onyeama receive di returnees wia im break down into tears don go viral for social media come make pipo begin hail am.

Na dis be di reason why some Nigerians crown am as dia man of di year while odas wan make goment recognise im effort wit ogbonge award.

Skip X post, 2
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 2

Skip X post, 3

End of X post, 3

Skip X post, 4

End of X post, 4