Wizkid Happy 1st of March greeting dey make Twitter shake

Wia dis foto come from, Getty Images
August or March? 1st of March or 24th August?
Dat na di kwesion some fans of Nigerian afrobeats musician, Wizkid, dey debate for Twitter afta di star show face for di social media site.
Wizkid bin tweet for January say im dey take break and promise to return by March:
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1
But March come go, im no show face.
April, May, June, July; starboy still no appear for di site.
So you go imagine fans surprise wen on 24 August, di musician post im first tweet since January.
"Elo Elo!! How tings tings ❤️":
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 2
E come follow dat tweet wit "Happy 1st of March 😁":
End of Di one wey oda users dey read well well
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 3
Wizzy post don make im fans react, as some of dem no fit hide how belle sweet dem.
Dis fan cry say im "man" don return:
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 4
Some fans agree wit Wizkid as dem declare di day 1st of March:
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 5

End of X post, 6