Ghana Parliament: 'If space no dey de chamber, run am on double track system'

Minister for Parliamentary Affairs, Osei Kyei-Mensah-Bonsu talk sey dem no go spend more than $200 million on de new parliamentary chamber.

Wia dis foto come from, Photo: Parliament of Ghana/Facebook

    • Author, Favour Nunoo
    • Role, BBC News Pidgin, Ghana
  • Read am in 2 mins

Hashtag #DropThatChamber dey trend for Ghana after Parliament announce sey dem wan build new 450-seater Parliament chamber sake of space no dey de chamber.

De campaign which be the top trend on twitter gather massive support as more Ghanaians for social media top dey free dema minds give Members of Parliament.

Dem announce plans sey massive demo go happen Saturday, July 13 if government no flush that idea from dema mind.

Skip Facebook post, 1

Content is not available

View content on FacebookDe external site no concern BBC.

End of Facebook post, 1

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Minister for Parliamentary Affairs, Osei Kyei-Mensah-Bonsu talk sey dem no go spend more than $200 million on de new parliamentary chamber.

"We all think sey de facility no for go beyond some amount, that $200 million. We dey look at anything between $150 million den $200 million," Mr. Kyei-Mensa-Bonsu reveal.

Speaker of Parliament, Mike Ocquaye unveil de new design when last Friday when de architect, David Adjaye place courtesy call on am.

But de move dey bore Ghanaians big time.

Chaw people dey free dema minds on how suddenly some Parliamentarians dey find awam theories back de project, describing dem as 'insensitive.'

Skip X post, 2
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 2

Skip X post, 3

End of X post, 3

Mandems conf sey out of all de chaw tins wey de country dey need, hunger dey whip some people, some students dey learn under trees den stuff but leadership rather wan build new parliament chamber.

Skip X post, 4
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 4

Skip X post, 5

End of X post, 5

Others figure sey de way MPs be kubolor pass, wey dem just dey get full house during budget readings, state of the nation address den during dema ex-gratia discussion how sey dem fit behave like dem no get space.

Skip Facebook post, 2

Content is not available

View content on FacebookDe external site no concern BBC.

End of Facebook post, 2

Skip X post, 6
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 6

Skip X post, 7

End of X post, 7

Information Minister, Kojo Oppong Nkrumah talk media sey check like de plan no sheda be popular among even MPs.

Already, some legislators like Kumbungu MP, Ras Mubarak say plans for de new building be misplaced priority.

People dey ask Members of Parliament sey make dem use dema brains work, no be comfort go do anything give dem.

Skip X post, 8
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 8

Skip X post, 9

End of X post, 9