2019 Nigeria Budget: Di Buhari 'side eye to kill' wey pipo dey tok about

Buhari

Wia dis foto come from, Channels TV

Wetin we call dis foto, President Buhari present di national budget for 2019 on Wednesday
Read am in 1 mins

Nigeria Presido Muhammadu Buhari carri di kontri 2019 spend moni go give lawmakers for di National Assembly on Wednesday, but na how di waka take go still dey make pipo tok.

Lawmakers from both di president All Progressives Congress (APC) and opposition members, mostly for Peoples Democratic Party (PDP), make plenti noise for di chambers wen im dey make im speech.

Im supporters dey hail am, im opponents boo am.

As Presido Buhari dey tok about projects wey im goment don do for 2018, na im one lawmaker wey sound like man shout say "no be true, e no dey correct."

Di man voice loud sotey Buhari hear wetin im tok, wey make am pause come look di area wey di voice come from.

Trust social media na, pipo don come out wit different reason of wetin dey oga Buhari mind wen im give dat look.

First of all, di video:

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Den some of di reactions wey follow.

Skip X post, 2
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 2

Skip X post, 3

End of X post, 3

Skip X post, 4

End of X post, 4