Kevin Hart no go host di 2019 Oscars again

Wia dis foto come from, AFP
American actor and comedian Kevin Hart don announce say e no go host di 2019 Oscars again afta one tweet im post about homosexuals since 2009 cause kasala again.
For one Instagram video wey Hart post on Friday, e tok say e no go apologize or tok on top di mata wey happun between 2009 to 2011 sake of say ova di years, e don chook mouth for di mata plenti times.
Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of Instagram post
E later apologize to di pipo of di LGBTQ community for wetin e tok before.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1

End of X post, 2
Hart tok say im dey step down because e no wan cause distraction for di Awards.
On Wednesday Hart bin post ontop social media say belle dey sweet am well-well to host di awards sake of say na one of im life long dreams.
Pipo don comot for social media to chook mouth for inside di mata,
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 3

End of X post, 4

End of X post, 5

End of X post, 6
Kevin Hart for be di third black pesin wey go eva host di event.
Oda African Americans wey don host na comedian Chris Rock and actress Whoopi Goldberg.
End of Di one wey oda users dey read well well
E no be di only celebrity wey don suffer from tins wey dem tweet or say before-before.
Grime artist Stormzy for 2017, bin collect yabis for tweets wey im make for 2011-2014 sotay e enta social media to tok sorry, say e don grow up since dat time.