Nigerian Cinderella: How bread seller turn celebrity

Wetin we call dis Video, Nigerian Cinderella: How bread seller turn celebrity

Wetin you think say sudden fame and money fit do to a bread seller? This na wetin dey inside this story about Olajumoke wey dey sell bread for Lagos, Nigeria before she jam luck with T.Y Bello, popular photographer and musician, Tinie Tempah.

Video by: Helen Oyibo, Joshua Akinyemi and Charlie Northcott