Mimi Mefo: Authorities treat journalist like armed robber - President Cameroon Union of Journalists

Wia dis foto come from, Equinox TV
Denis Nkwebo, President of de Cameroon Union of Journalists CUJ say dem don shock for de way wey authorities treat journalist Mimi Mefo, laik arm robber, handcuff e put e for prison.
Mimi Mefo, Cameroon journalist sleep for New Bell prison for Douala and e lawyer Me Allice Kom say e fit appear for military court for Monday for judgement.
Nkwebo say lawyers bi check say deh go present document weh e di show who accuse Mimi Mefo, but authorities no present any tin.
E say: "We no go shiddon watch how deh di treat journalists laik dis and we go react.
"Dis wan show how deh mash-mash e rights as pesin and na de biggest provocation for dis goment," e tok.
Mimi e crime na say she write about de American Charles Wesco give source for family say e bi laik say na army kill de man and fight between goment and Ambazonia forces.
Gendarmerie Legion for Douala bin convict Mimi Mefo for cyber criminality and say e di write lie-lie tori for social media.

Wia dis foto come from, Mimi Mefo
Wen e reach deh read de crime and section for law weh e di punish e for 6months to two years imprisonment.
End of Di one wey oda users dey read well well
Mme Alice Kom weh na one of de lawyers dem weh di defend mimi say deh try for argue say no bi military case but state prosecutor no gree.
Deh tell state prosecutor say deh no suppose for bring civilian for military court, and na so deh di turn dem around and delay and cruel treatment, Me Alice tok.
State prosecutor say weti Mimi do na terrorist act, and touch state security and na military court go judge e.
Alice kom say as e decide for stay quiet deh no get any tin for do again and o mata how deh try deh deny for free Mimi Mefo.
E say e no wan craiy as e stand for prison door for escort Mimi inside for seka say de journalists strong and di smile for 11:15 pm.
"Ah go fight till de last drop for ma blood, till deh free Mimi Mefo", Me Alica Kom tok.
Say Mimi sleep for New Bell Prison na top tori for social media for kontri, some journalists don change dia Facebook picture put na Mimi Mefo e picture.
Na so journalists flop for de legion until e reach prison.
Cameroon Journalists don take over social media di ask make goment free Mimi Mefo, one of de best female journalist for Cameroon, weh e don dare go Batibo cover Anglophone crisis.
Na social media post weh take e go prison as state prosecutor say e tampa with state security with dis post.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1
So for Facebook most journalists change dia fotos put na Mimi Mefo e own for show solidarity.
Den twitter don get #FreeMimiMefo
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 2

End of X post, 3

End of X post, 4