You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
Osun election: Meet di candidates wey wan become Govnor
Pipo for Osun State south west Nigeria go elect tear-rubber govnor for di state on Saturday 22 September.
Over 47 candidates from different political parties dey contest di election to choose who go replace Govnor Rauf Aregbesola wey don sidon for di seat since 2010.
Dis na some of di ogbonge pipo wey follow dey contest to be govnor for di state.
Just click on each candidate to read more about di pesin.