You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
BBC News, Pidgin - Home
Top Tori
Who be Iran Supreme Leader Ali Khamenei and how influential im family be?
We chhok eye inside di life and family of Iran top leader, di kain power wey e get, and di role wey im pikin demdey play for di kontri politics.
Wetin dey happun for Ekpoma wey make police arrest, remand 52 suspects for prison custody?
Police arrests and remand 52 alleged protesters amidst concerns over high rate of kidnappings and insecurity for Ekpoma
E once condemn African leaders wey hold on to power. Now e wan run for seventh term
Yoweri Museveni, 81, tok say im bring stability to Uganda. Im critics dey complain of political oppression.
Why Trump revoke di visas of more dan 100,000 US residents, including student visas
Di number break record, and e follow President Donald Trump executive order on foreign vetting.
Rivers state don enta new political division, but wat next for Rivers politics?
Di changing political climate and tensions dey raise concerns and analyst say a timely intervention don reach to make actors lower dia swords.
Details of wetin Chimamanda Adichie tell Euracare Hospital to provide within seven days afta her son death
Adichie dey accuse Euracare Hospital of negligence wey lead to di death of her child Nkanu Nnamdi, di hospital don deny.
Iran warn say dem go revenge if US attack dem, as hundreds die for protests
President Trump tok on Sunday say US military dey consider “very strong options” for Iran.
Ex-UK ambassador to US Lord Mandelson refuse to apologise to Epstein victims, say im no see girls for im friend properties
For im first interview since dem sack am as di UK ambassador to di US ambassador, Lord Mandelson also say e no believe Donald Trump go take Greenland by force.
Special Tori
Michel Kuka Mboladinga - di man for Afcon 2025 wey become Lumumba
Michel Kuka Mboladinga almost become di unofficial poster boy for di Afcon even though e no open mouth tok even one word, sake of his unique Lumumba pose like di statue for stadium dey attract many pipo.
Di musician and di strongman leader - wetin you need to know about Uganda election
Voters fit push one leader into a fifth decade in power or support anoda candidate wey want change.
How second-hand clothes dey choke beaches and drains for Ghana
Second-hand clothes from di global north continue to choke kontris for di south like Ghana. 15 million used clothes dey enta di kontri evri year wey about 40% wey be waste dey choke drains and gutters, but authorities say dem no fit ban di clothes completely, but how dem dey deal wit am?
Wetin be Storm Goretti wey dey cause problem for UK
Storm Goretti one of di rare wind wey hit parts of UK and destroy tins, disrupt traffic and sake of am, schools for many areas dey closed.
'God keep me for dia presence but I no know' – Anthony Joshua dey struggle wit coping afta crash
British boxer Anthony Joshua don share how e dey cope afta e get injury for one car crash for Nigeria wey kill two of im close friends.
US stop help for Somalia
Donald Trump im administration get zero-tolerance policy for waste, one US official tok for social media.
US seize Russian flag tanker wey dey linked wit Venezuela oil
US White House tok say di seizure of di Marinera bin dey stamped by court order for going against US sanctions
BBC News Pidgin now dey on Whatsapp
No dull yoursef, be di first to get latest tori, analysis, exclusive interviews and ogbonge coverage of Nigerian and International news from BBC News Pidgin, straight to your Whatsapp.