Bukola Saraki: Nigeria politics don turn to football?

Wia dis foto come from, @bukolasaraki
Bukola Saraki, Nigeria Senate president on Tuesday announce say im don comot di kontri ruling party All Progressives Concgress (APC) go back to di main opposition Peoples Democratic Party ( PDP).
Yusuf Olaniyon, wey be tok-tok pesin for di senate presido tell BBC Pidgin say "true-true Saraki don port comot APC.
As Saraki don change jersey so, Nigerians dey wonda weda politics don turn to football.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1

End of X post, 2

End of X post, 3
Some dey wonda sef if oga Saraki name suppose dey dictionary.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 4
Anoda tin wey dey confuse pipo na dis PDP to APC to PDP waka.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 5

End of X post, 6

End of X post, 7
But wait o, President Buhari go leave APC?
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 8