Rabiu Kwankwaso, Dino Melaye and 13 oda APC Senators don cross enta PDP

Nigeria Senate

Wia dis foto come from, @NGRSenate

Read am in 1 mins

Fifteen Senators from di ruling All Progressives Congress (APC) for Nigeria, don cross enta di main opposition People's Democratic Party.

President of di Senate, Bukola Saraki, read letter from di 15 members wey say dem don defect from di APC go di PDP.

Di lawmakers na:

  • Rabi'u Kwankwaso (Kano-Central)
  • Dino Melaye (Kogi-West)
  • Adesoji Akanbi (Oyo-South)
  • Monsurat Sunmonu (Oyo-Central)
  • Rafiu Ibrahim (Kwara-South)
  • Suleiman Hunkuyi (Kaduna-North)
  • Lanre Tejuoso (Ogun-Central).
  • Usman Nafada (Gombe)
  • Ibrahim Dambaba (Sokoto)
  • Mohammed Shittu (Jigawa)
  • Isa Misau (Bauchi)
  • Suleiman Nazif (Bauchi)
  • Shaaba Lafiagi (Kwara)
  • Barnabas Gemade (Benue)
Skip X post
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post

Tuesday start with plenti drama for Nigeria capital Abuja, wia di Senate President pipo claim say security agencies block road for am as im wan leave house.

Dem also claim say security pipo block road for Deputy Senate President Ike Ekweremadu.