World Cup 2018: Man travel go Russia forget ticket for house

England fans for Russia

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Douglas travel go Russia with hope to watch England play Panama
Read am in 1 mins

Douglas Moreton wey be England fan, travel all di way from England go Russia, only to realise say im forget e matchday ticket for house.

Im don land for Nizhny Novgorod inside Russia to watch England play Panama on Sunday before im notice say, im leave di ticket for "im drawer for house".

Douglas later jam Dan Howells wey be Journalist with ITV News, im come begin campaign for twitter to helep find ticket for Douglas.

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Mr Dan ask im followers if dem get "spare ticket" to give Douglas.

Pipo later respond to Dan request and dem later find ticket for am, but dem no come fit find Douglas to give am di ticket.

Skip X post, 2
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 2