World Cup 2018: Predictor wey you fit use choose who go reach final

Neymar and Kroos dolls

Wia dis foto come from, Getty Images

You dey follow di Russia 2018 World Cup? Who your favourite team be?

You get team wey you dey hope say go reach final or even win am? Try our World Cup predictor.

Abeg upgrade your browser so you fit see wetin dey hia.