No be Buhari invite Naomi Campbell - Presidency

Buhari and Naomi Campbell

Wia dis foto come from, Nigeria Presidency

Wetin we call dis foto, Dem look veri happy wen dem snap dis picture for Eko Atlantic City on Friday
Read am in 2 mins

Nigeria presido Muhammadu Buhari say no be am invite Naomi Campbell for di opening of di Eko Atlantic City for Lagos on Friday.

Person wey dey help di presido do tins wey concern new media, Bashir Ahmad, na im talk dis one for Twitter. Im say na jam oga presido and di British model, jam for di event.

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

E no dey clear wetin make am to come out to talk who invite who, but e be like say na dis tweet from di model, wey she don delete now:

Skip X post, 2
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 2

Dis na her latest post:

Skip X post, 3
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 3

Oga Buhari bin enter Lagos on Thursday for two days waka. On Friday, im carry waka enter di Eko Atlantic City Project wey di Lagos State government dey build.

Buhari don return to Abuja, but pipo for social media still dey wonder how di model take waka reach front for di event, to shake presido hand.

Skip X post, 4
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 4

Skip X post, 5

End of X post, 5

Dis user be like say im bin get di answer.

Skip X post, 6
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 6