Naomi Campbell and presido Buhari dey make Nigerians wonder

Wia dis foto come from, Nigeria Presidency
Nigeria presido Muhammadu Buhari on Friday as part of im visit to Lagos State, waka reach di Eko Atlantic City wey dem dey build for di state.
But wetin Nigerians for social media dey wonder about, na how ogbonge British model Naomi Campbell take show for di event.
Dem ask who invite her,
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1
even musician Ruggedman no know.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 2
Dis na how di presidency take capture am:
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 3
but pipo still get question.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 4
Di Eko Atlantic City Project na city wey dem dey build from land wey dem collect from di Atlantic Ocean. Wen dem complete am, at least 250,000 pipo go live there.
Some oda pipo wey follow for di waka as di presido go di area na APC leader Bola Ahmed-Tinubu, Minister of Information, Culture and Tourism, Lai Mohammed, di Lagos State govnor Akinwunmi Ambode.
End of Di one wey oda users dey read well well
Oga Buhari don end im waka for Lagos and im don return to Abuja, di country capital.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 5










