Man United vs Barcelona: Wetin Ashley Young do wey Man U fans dey bad mouth am?

Ashley Young dey make Man U fans para.

Wia dis foto come from, Getty Images

Read am in 2 mins

If you enter twitter you go think say na only Ashley Young make Manchester United lose 0-1 to Barcelona on Tuesday.

Luke Shaw own goal na im hand Barcelona di advantage before di second leg next week for Camp Nou.

Man U fans dey vex say Young wey captain dem on Wednesday night no fit even cross ball sef.

According to some fans, di 33-year old lose di ball 32 times and out of 11 crosses wey im attempt, none of dem reach any Man United player.

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Skip X post, 2

End of X post, 2

Skip X post, 3

End of X post, 3

Even sef, some fans want make coach Ole Gunnar Solksjaer drop am from di first team and as captain of di club.

Skip X post, 4
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 4

In as much as say many United fans been no dey happy about dia captain performance, dem reserve special praise for some of di players like Scott McTominay and Fred.

Skip X post, 5
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 5

Skip X post, 6

End of X post, 6

Even though say Man U lose, dem still get to play di second leg for Camp Nou next week, wia dem go try to overturn di tie to dia favour.