Champions League: Tottenham Hotspur vs Man City, pipo dey blame Drake for Aguero penarity miss

Wia dis foto come from, Marc Atkins/ Getty Images
On Tuesday night, Tottenham Hotspur fans scatter social media as dem celebrate dia 1-0 Champions League win over Manchester City but wetin dey make pipo wonder now na how Canada musician Drake take enta di mata.
South Korean striker Heung Ming Son na im score di only goal for Spurs but e be like say fans dey blame di defeat ontop Drake head.
One twitter post accuse say any team wey di musician take pishure wit before their next game, di team dey always lose.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1
First e happun wen im take pishure with Borussia Dortmund Jordan Sancho later dem lose 5-0 to Bayern Munich, later na with Aubameyang, dat one see Arsenal lose 0-1 to Everton.
Now, im don take pishure with Manchester City Striker Sergio Aguero and City don lose 0-1 to Tottenham Hotspur and im don believe say di musician get curse wey dey follow am for body.
Tori be say na di pishure make Aguero miss penarity for di first half of di match as im take pishure with di "cursed Drake."
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 2

End of X post, 3
Now some fans dey ginger make im take pishure with Messi before Barcelona go play Manchester United.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 4