WrestleMania 35: Kofi Kingston make history as di Fourth Black World champion

kofi Kingston afta di win

Wia dis foto come from, Twitter/@WWE

Read am in 2 mins

Ghanaian wrestler Kofi Kingston don make history for WrestleMania 35 as im beat Daniel Bryan to become di second black WWE champion and fourth world champion for history.

Im dey join oda ogbonge wrestlers like Mark Henry, Booker T and The Rock.

In front of di over 80,000 fans wey come watch di match, Kingston blast Bryan wit Trouble in Paradise kick come pin am down for di 1-2-3.

Di fans mad as dem bin no expect di kain display wey happun from Kingston wey no even rise pass middle level in 11 years.

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Skip X post, 2

End of X post, 2

Skip X post, 3

End of X post, 3

Skip X post, 4

End of X post, 4

Skip X post, 5

End of X post, 5

Di debate still dey on as to weda di WWE don ever get black champion before as plenti fans no wan gree say The Rock wey don win plenti titles na black world champion even though im don tok say im be half black and half Samoan because di WWE no really promote am as black superstar.

The Rock na di only champion wey come from two race for di history of di WWE but now Kingston name go follow inside dis ogbonge achievement.

For di history of wrestling, na only di biggest stars dem don na im don hold di company ognonge title and na only very few stars don even smell am.