Transfer deadline day: Godin, Fekir, Lucas Perez. All di latest as England market don close

Wia dis foto come from, Denis Doyle
Premier League transfer market don close and last last Manchester United no sign any player on di last day.
Arsenal fans wey bin dey hope to see dia club sign Ousmane Dembele from Barcelona no get dia dream transfer as im still dey di Spanish club. Instead, Barcelona sell two players give Everton - Colombia defender Yerr Mina and midfielder Andre Gomes port go di Merseyside club wey sign Brazilian Bernard on free transfer.
Chelsea don seal loan deal for Mateo Kovacic as dia goalkeeper Thibaut Courtois join Real Madrid.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1
Already for Thursday morning, West Ham collobi striker Lucas Perez from Arsenal for £6.5m and dem still dey hope to sign Carlos Sanchez from Fiorentina.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 2
Leicester City too na anoda club wey no waste time to sign new player as dem don collect Croatia Under-21 defender Filip Benkovic from Dinamo Zagreb and get agreement to sign Caglar Soyuncu from Freiburg.
Even though say di transfer market don end, Premier League clubs fit still sell players to clubs wey no dey England.
All di transfer wey don happun so far
Jordan Ayew [Swansea - Crystal Palace] Loan
Joe Bryan [Bristol City - Fulham] £6m
End of Di one wey oda users dey read well well
Sergio Rico [Sevilla - Fulham] Loan
Isaac Mbenza [Montpellier - Huddersfield] Loan
Carlos Sanchez [Fiorentina - West Ham] Undisclosed
Bernard [Shakhtar Donetsk - Everton] Free
Leander Dendoncker [Anderlecht - Wolves] Loan
Victor Camarasa [Real Betis - Cardiff] Loan
Mateo Kovacic [Real Madrid - Chelsea] Loan
Daniel Arzani [Melbourne City - Manchester City] UndisclosedMateo Kovacic (Real Madrid - Chelsea) Season-long loan
Lucas Perez (Arsenal - West Ham) Undisclosed
Filip Benkovic (Dinamo Zagreb - Leicester) Undisclosed
Thibaut Courtois (Chelsea - Real Madrid) Undisclosed










