Champions League group draws don set

The draw dey happen for Monaco, and dis na how di teams go play:

Group A

  • Benfica
  • Manchester United
  • FC Basel
  • CSKA Moscow

Group B

  • Bayern Munich
  • Paris Saint Germain
  • Anderlecht
  • Celtic

Group C

  • Chelsea
  • Atletico Madrid
  • AS Roma
  • Qarabag

Group D

  • Juventus
  • Barcelona
  • Olympiakos Piraeus
  • Sporting Lisbon

Group E

  • Spartak Moscow
  • Sevilla
  • Liverpool
  • Maribor

Group F

  • Shakhtar Donetsk
  • Manchester City
  • Napoli
  • Feyenoord

Group G

  • Monaco
  • Porto
  • Besiktas
  • RB Leipzig

Group H

  • Real Madrid
  • Borussia Dortmund
  • Tottenham Hotspur
  • Apoel Nicosia

Dis na the pots dem from where dem select the teams:

Rules wey you suppose know

  • Na four pots of eight teams dey wey dem go draw
  • Na one team from each pot dem go draw enter each group
  • Dem no go fit draw teams from the same country to play against each other
  • The first match day go happen on 12/13 September