Champions League group draws don set

The draw dey happen for Monaco, and dis na how di teams go play:
Group A
- Benfica
- Manchester United
- FC Basel
- CSKA Moscow
Group B
- Bayern Munich
- Paris Saint Germain
- Anderlecht
- Celtic
Group C
- Chelsea
- Atletico Madrid
- AS Roma
- Qarabag
Group D
- Juventus
- Barcelona
- Olympiakos Piraeus
- Sporting Lisbon
Group E
- Spartak Moscow
- Sevilla
- Liverpool
- Maribor
Group F
- Shakhtar Donetsk
- Manchester City
- Napoli
- Feyenoord
Group G
- Monaco
- Porto
- Besiktas
- RB Leipzig
Skip Di one wey oda users dey read well well and continue reading
Di one wey oda users dey read well well
End of Di one wey oda users dey read well well
Group H
- Real Madrid
- Borussia Dortmund
- Tottenham Hotspur
- Apoel Nicosia
Dis na the pots dem from where dem select the teams:




Rules wey you suppose know
- Na four pots of eight teams dey wey dem go draw
- Na one team from each pot dem go draw enter each group
- Dem no go fit draw teams from the same country to play against each other
- The first match day go happen on 12/13 September










