Dr. Dre: See wetin we sabi about di Rapper divorce and im wife

Wia dis foto come from, Getty Images
Dr Dre wife, Nicole Young don ask for almost $2 million dollars monthly allowance on top dia ongoing divorce proceedings.
Nicole wey file for divorce from di rapper, wey im real name na Andre Young tok say she need am to continue with her standard of living and pay for expenses.
She also tok say she want make im give he five million dollars for dollars for her lawyers dem and for dem to share dia property.
But di rapper and im lawyers dey claim say dem go share di house according to di agreement wey dem get before dem marry.
Tori be say Dr Dre dey fight di allowance say her standard of living no dey affected afta dia divorce.
Many pipo don de hala on top di monthly settlement
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1

End of X post, 2

End of X post, 3

End of X post, 4
Nicole Young respond to di prenuptial claim say even though she sign am she bin no get her copy and e tear few years afta marriage.
Di couple get two pikin and Dr Dre gain im billionaire status afta Apple buy im Beats by Dre company for one billion dollars.
End of Di one wey oda users dey read well well
For di court filings, Nicole tok say di money im get now dey around $800 million.