'Wetin my eye see for Plateau killings'

Wetin we call dis Video, 'Wetin my eye see for Plateau killings'

Some victims of di Plateau killings for Nigeria tok how dem take survive di attack wey kill pass eighty pipo.