Plateau Killings: See foto dem of di survivors of di attack

Wetin we call dis Video, Plateau Killings: See foto of di survivors

Families don scata and life no go dey di same for some pipo wey be victims of herdsmen attack for Barkin Ladi, Plateau State.