Plateau State attack: Di plenti times President Buhari don 'assure' Nigerians on 'unfortunate' 'killings'

Plateau killings

Wia dis foto come from, Chuwang Daylop

Wetin we call dis foto, Police say na 86 pipo die for recent attack for Plateau State
Read am in 2 mins

Nigeria President Muhammadu Buhari don express im condolences wit di communities wey dey affected for di latest kill-kill wey happen for Plateau State, North-Central Nigeria.

Police say na 86 pipo wey die, but villagers say e pass 200 afta suspected herdsmen attack di 11 communities for wetin tori say na 'do me I do you attack.'

President Buhari no only tok sorry, e also promise say goment no go rest until di pipo wey carry out di attack face justice.

Di tin be say, dis no be di first time di Nigerian president dey react like dis afta kill-kill happun for im kontri. Many pipo don accuse am say im no dey too show sympathy and say na just tok-tok im dey do but im no dey show action to stop di killings.

'Killings'

One of di tins President Buhari promise to fight wen im enta office na di kill-kill and insecurity for di kontri. But even though goment say dem dey make progress, di kill-kill neva stop and di president too neva stop to dey open mouth ontop di mata.

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Skip X post, 2

End of X post, 2

Skip X post, 3

End of X post, 3

'Unfortunate'

Unfortunate too na anoder tin wey neva comot President Buhari mouth since im enta office

Skip X post, 4
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 4

Skip X post, 5

End of X post, 5

'Justice and Assure'

President Buhari don assure Nigerians plenti times since im enta office say goment go catch di pipo wey dey do di bad tins and kill-kill and Nigerians go get justice.

Skip X post, 6
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 6

Skip X post, 7

End of X post, 7

Skip X post, 8

End of X post, 8

Nigerians don tire to dey hear sorry

As tori come out of di latest kill-kill wey happen for Plateau state, pipo come out ontop social media to tok dia mind, dem want make goment stop to dey say sorry instead make goment stop di kill-kill.

Skip X post, 9
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 9

Skip X post, 10

End of X post, 10

Skip X post, 11

End of X post, 11