All-female car wash say dem wan do 'sometin special'
All-female car wash say dem wan do 'sometin special'
Car wash na one peculiar tin to di male gender but dis all-female car wash company dey break dat barrier.
For Nigeria, if you go car wash na men you go see wey go attend to you but ladies for Uyo for Akwa-Ibom bin come togeda to dey run a car wash business.
Mary Silas wey dey head di ladies for her car wash, say she dey inspired to establish di car wash business becos say e dey unique to get all-female car wash.
Video by: Monday Idara







