Spain Tomatina food fight festival don return

Wetin we call dis Video, Watch as Spain Tomatina food fight return afta Covid palava

Spain annual Tomatina food fight don return to di town of Buñol, near Valencia, after two years off during di pandemic.

Video footage show thousands of pipo stoning tomatoes at each oda during di festivalwey dey known as 'di world's biggest food fight'.

Di event origin come from a food fight between locals in 1945.

Spain Tomatina food fight festival don return

Wia dis foto come from, EPA