Fotos: 'Blood Moon' attract sky-watchers around di world

Wetin we call dis Video, Timelapse footage show as Blood Moon rise around di world
Read am in 3 mins

Sky-watchers around di world dey witnes one ogbonge Blood Moon -ogbonge tin wey dey happun wen di Moon pass through di Earth shadow, and im colour go be like say e don turn deep red.

Di display wey totori plenty pipo bin dey visible for several kontris around di world.

Pipo for di top of di Shanghai World Financial Centre for China watch as di Moon rise

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Pipo for di top of di Shanghai World Financial Centre for China watch as di Moon rise above skyscrapers for di financial district
Di Moon light up di sky along di Huangpu river for Shanghai

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Di Moon light up di sky along di Huangpu river for Shanghai
Sky-watchers for one beach for Odesa, Ukraine, see di Blood Moon as e rise above di sea

Wia dis foto come from, AFP via Getty Images

Wetin we call dis foto, Sky-watchers for one beach for Odesa, Ukraine, see di Blood Moon as e rise above di sea
Di full Moon above one minaret for Kuwait City

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Di full Moon above one minaret for Kuwait City
Sky-watchers bin also see di red Moon for Ankara, Turkey

Wia dis foto come from, Anadolu via Getty Images

Wetin we call dis foto, Sky-watchers bin also see di red Moon for Ankara, Turkey
One golden statue for Dresden, Germany, as di Moon rise above am

Wia dis foto come from, Reuters

Wetin we call dis foto, One golden statue for Dresden, Germany, as di Moon rise above am
Ogbonge view of di Blood Moon near one building for Berlin, Germany

Wia dis foto come from, EPA

Wetin we call dis foto, Ogbonge view of di Blood Moon near one building for Berlin, Germany
Di Blood Moon rise above di clouds for Johannesburg, South Africa

Wia dis foto come from, AFP via Getty Images

Wetin we call dis foto, Di Blood Moon rise above di clouds for Johannesburg, South Africa
For Baghdad, di Moon stand out for di hazy sky near one Ferris wheel

Wia dis foto come from, Reuters

Wetin we call dis foto, For Baghdad, di Moon stand out for di hazy sky near one Ferris wheel
Pipo bin see di Blood Moon high above di Sinai desert for Egypt

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Pipo bin see di Blood Moon high above di Sinai desert for Egypt
Di bright Moon as pipo see am from Jerusalem

Wia dis foto come from, EPA

Wetin we call dis foto, Di bright Moon as pipo see am from Jerusalem
Dem bin snap di Blood Moon above Malton for di UK

Wia dis foto come from, Sunshinesid/BBC Weather Watchers

Wetin we call dis foto, Dem bin snap di Blood Moon above Malton for di UK