Full list of political parties wey apply for Inec registration ahead of 2027

Wia dis foto come from, Getty Images
As anoda election year dey come closer, Nigeria election body di Independent National Electoral Commission (Inec) say dem don receive letters from ova 100 associations wey wan register as political parties.
Some of di names you go begin hear if Inec register dem na Advanced Democratic Alliance, (Ada), Pink Political Party, Zuma Reform and Obidient Peoples Party (OPP).
Professor Mahmood Yakubu, wey be di chairman of di Commission tok on Wednesday say dem dey process di requests according to relevant laws, regulations and guidelines of di Commission.
"As of Monday, 23rd June 2025, di Commission don receive letters of intent from 110 associations wey wish to register as political parties. We dey take our time to process di requests in line wit di procedure outlined in law as well as our regulations and guidelines. We don acknowledge all requests wey we receive.
"So far, we don acknowledge all applications we don receive, except for six, wey dem submit recently. We go acknowledge dem before di end of di week," im tok.
Professor Yakubu tell Nigerians, especially di pipo wey get interest to register political parties, to consult di Comission regulations and guidelines for Political Parties 2022.
Inec also release di full list of all di 110 associations, dia proposed names, abbreviations, dia address and di names of dia Chairmen and Secretaries.
Wit evri new political year, new parties dey showface and some of dem no dey stand di test of time.
Full list of political parties
1. Key of Freedom Party (KFP)
2. Absolute Congress (ABC)
3. All Grassroots Party (AGP)
4. Congress Action Party (CAP)
5. United Social Democrats (USDP)
6. National Action Congress Party (NACP)
7. Great Alliance Party (GAP)
8. New Nigeria Congress (NNC)
9. United Peoples Victory Party (UPVP)
10. Allied Conservative Congress (ACC)
11. Peoples Freedom Party (PFP)
12. All Nigerians' Party (AND)
13. Abundant Social Party (ASP)
14. Citizens Party of Nigeria (CPN)
15. National Freedom Party (NFP)
16. Patriots Party (PP)
17. Movement of the People (MOP)
18. Peoples National Congress (PNC)
19. African Union Congress (AUC)
20. Alliance of Patriots (AOP)
21. Socialist Equality Party (SEP)
22. About Nigeria Party (ABNP)
23. African Reformation Party (ARP)
24. Accelerated African Development Association (AADA)
25. Obidient Peoples Party (OPP)
26. Zonal Rescue Movement (ZRM)
27. Zuma Reform (ZR)
28. Party for Socialist Transformation (PST)
29. Liberation People's Party (LPP)
30. Progressive Obedients Party (POP)
31. Great Nigeria Party (GNP)
32. National Youth Alliance (NYA)
33. National Reform Party (NRP)
34. Patriotic Congress Party (PCP)
35. Community Alliance Party (CAP)
36. Grassroot Alliance Party (GAP)
37. Advance Nigeria Congress (ANC)
38. All Nigerians Alliance (ANA)
39. Team New Nigeria (TNN)
40. All Labour's Party (ALP)
41. New Green Generation Coalition Party (NGOCP)
42. New Green Congress (NGC)
43. New Green Coalition Party (NGCP)
44. About All (Nigerian)
45. Nigerian Liberty Movement
46. National Democratic Party
47. Citizen United Congress
48. All Gender Party
49. Polling Unit Ambassadors of Nigeria
50. Village Intelligence Party
51. Great Transformation Party
52. Alliance Social Party
53. Nigeria Democratic Alliance
54. New National Democratic Party
55. Obedients Peoples Party (Not Provided)
56. Nourish Democratic People's Congress
57. All Youth Reclaim Party
58. LA RIBA Multipurpose Cooperative Society
59. Alliance Youth Party of Nigeria
60. The True Democrats
61. Democratic Peoples Congress
62. National Democratic Movement
63. Economic Liberation Party
64. Grassroot Ambassador's Party
65. All For All Congress
66. People Democratic Alliance
67. United National Youths Party of Nigeria
68. Peoples Liberation Party
69. Democratic Union for Progress
70. Citizen Democratic Alliance
71. African Action Group
72. Patriots Alliance Network
73. Democratic Leadership Party
74. Pink Political Party
75. Young Motivation & Awareness for Development Forum
76. Access Party
77. Youth Progressive Empowerment Initiative
78. Grassroot Ambassadors' Party
79. Republican Party of Nigeria
80. Sceptre Influence Party
81. Young Democratic Congress
82. Patriotic Nigerians Party
83. Far-Right Party
84. Democratic People's Party
85. United Citizens Congress
86. Reset Nigeria
87. New Nigeria Democratic Party
88. Save Nigeria People Party
89. Above All
90. Alliance for Youth and Women Party
91. Rebuild Nigeria Group
92. Citizen Progressive Party
93. Good Guardian Party
94. Abiding Greatness Party
95. Patriotic Peoples' Party
96. Development & Freedom Party
97. Peace, Unity & Prosperity Culture
98. The Populist Party
99. New Nigeria Leadership Party
100. All Allies Alliance
101. National Action Network
102. Coalition for Nigerian Democrats
103. Republican Party of Nigeria
104. Abundance Africa Alliance
105. Freewill Humanitarian Party
106. Peoples Emancipation Party
107. Peoples Liberation Congress Party
108. Peoples Democratic Congress
109. All Democratic Alliance
110. Advanced Democratic Alliance (ADA)










