'I get so much joy becos my Aso-oke dey make pipo fine and preserve African culture'

Wetin we call dis Video, Nigerian Aso-Oke maker James Torsu
'I get so much joy becos my Aso-oke dey make pipo fine and preserve African culture'
    • Author, Adesola Ikulajulo
    • Role, Journalist
    • Reporting from, Lagos

Nigerian Aso-Oke maker James Torsu na young Nigerian wey dey make Aso-Oke fabrics from scratch at di age of nine.

E learn di craft from im papa wey later leave Ghana to settle for Nigeria.

Aso-Oke na African fabric wey dey common for Nigeria, Ghana, Cameroon and oda parts of di content.

Dem dey mostly wear am for ceremonial events and e dey popular for im beautiful colours and di style e dey add to African ceremonies.

Filmed & edited by Adewale Adekola