Verified video show how Air India plane come down moments before e crash

Wetin we call dis Video, Footage show moments before Air India crash
Verified video show how Air India plane come down moments before e crash

One video wey show di moment one London-bound Air India flight crash for India now don dey verified.

BBC Verify don geolocate Air India flight AI171 go di location for Ahmedabad wey dey consistent wit di path di flight follow between di runway and di crash site.

Di way di aircraft appear for di footage dey consistent wit di Air India plane.