Femi Otedola: DJ Cuppy father gift Ferrari Portofino to Tolani Otedola and Temi Otedola in one day inside dis 2020

Femi Otedola and Ikorodu Bois

Wia dis foto come from, DJ Cuppy/Ikorodu Bois

Wetin we call dis foto, Ikorodu Bois don enta Nigerian billionaire daughters Ferrari Portofino mata
Read am in 2 mins

Florence Ifeoluwa Otedola AKA DJ Cuppy daughter of Nigerian billionaire Femi Otedola take to her Twitter, Instagram and Facebook on Wednesday to rock di new Ferrari Portofino motor wey dia papa gift dem.

Tori be say DJ Cuppy father Femi Otedola gift Ferrari Portofino to Tolani, Temi and Ifeoluwa Otedola (all im three daughters, including Cuppy) in one day for dis 2020.

Di cost of one Ferrari Portofino fit reach at least $218,750 (84,323,750.00 Nigerian Naira) starting price, according to Car and Driver price review for 2020.

DJ Cuppy father Femi Otedola gift Ferrari Portofino to im daughters

Wia dis foto come from, DJ Cuppy

Femi Otedola na Nigerian businessman and according to list of Nigerian billionaires by net worth wey Wikipedia publish for 2016, di man pocket get reach USD 1.85 Billion.

"Papa take us shopping and buy one for each of us!" Na di words Temi Otedola tweet.

Skip X post
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post

See how dis Nigerian billionaire daughters rock dia tier rubber Ferrari dia papa gift dem in one day

DJ Cuppy father Femi Otedola gift Ferrari Portofino to im daughters

Wia dis foto come from, DJ Cuppy

DJ Cuppy father Femi Otedola gift Ferrari Portofino to im daughters

Wia dis foto come from, DJ Cuppy

Wetin we call dis foto, Dis na for DJ Cuppy
DJ Cuppy father Femi Otedola gift Ferrari Portofino to im daughters

Wia dis foto come from, DJ Cuppy

DJ Cuppy father Femi Otedola gift Ferrari Portofino to im daughters

Wia dis foto come from, DJ Cuppy

DJ Cuppy father Femi Otedola gift Ferrari Portofino to im daughters

Wia dis foto come from, DJ Cuppy

Wetin we call dis foto, Di cost of one Ferrari Portofino fit reach at least $218,750 (84,323,750.00 Nigerian Naira) starting price according to Car and Driver price review for 2020.
DJ Cuppy father Femi Otedola gift Ferrari Portofino to im daughters

Wia dis foto come from, DJ Cuppy

Wetin we call dis foto, All im Daughters Tolani, Temi and Ifeoluwa get one gift of Ferrari Portofino each in one day.
Skip Instagram post
Allow Instagram content?

Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of Instagram post

DJ Cuppy father Femi Otedola gift Ferrari Portofino to im daughters

Wia dis foto come from, DJ Cuppy

DJ Cuppy father Femi Otedola gift Ferrari Portofino to im daughters

Wia dis foto come from, DJ Cuppy

Femi Otedola daughters

Wia dis foto come from, Temi Otedola

DJ Cuppy father Femi Otedola gift Ferrari Portofino to im daughters

Wia dis foto come from, Temi Otedola

Femi Otedola daughter Temi

Wia dis foto come from, Temi Otedola

Femi Otedola daughter Temi

Wia dis foto come from, Temi Otedola

Meanwhile Ikorodu Bois enta social media begin copy copy wetin di Otedola daughters do.

Femi Otedola

Wia dis foto come from, @IkoroduB

Femi Otedola

Wia dis foto come from, @IkoroduB

Femi Otedola

Wia dis foto come from, @IkoroduB

Femi Otedola

Wia dis foto come from, @IkoroduB

You fit also like dis video:

Wetin we call dis Video, Terry Waya: Na me discover Banana Island