UK man wey dey sell im tears inside bottle water

fg

Wia dis foto come from, Chris Hughes/Twitter

Wetin we call dis foto, Chris Hughes wan use di bottle water to appreciate im fans.
Read am in 2 mins

Chris Hughes wey be UK celebrity from di popular British dating reality show - Love Island - don launch one kain special bottle water.

Tears from im eyes dey inside di bottle water.

Di UK entertainer tell Radio Times say im wan use am to appreciate di people wey don dey show am love since im comot from di island.

Im still say im dey use di bottle water to do campaign for mental health.

Chris feel say e no make sense as men dey always form 'hard man' because dem dey shame to show dia true feelings.

Im dey ginger men make dem no "bottle up" dia feelings, say make dem feel free to cry when something pain dem.

To show say no be joke, Chris Hughes post promo video of imself as im dey cry inside di bottle water wey im wan sell give people.

Dem dey advertise di bottle water as mineral water wey get tears from Chris Hughes inside.

People for social media get plenty to talk about dis "mineral water".

Di thing confuse some people well well.

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Skip X post, 2

End of X post, 2

But e get some people wey feel say dis bottle water idea too make sense.

Skip X post, 3
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 3

Skip X post, 4

End of X post, 4