Algeria Vs Sierra Leone Group E Afcon 2021 game end in goalless draw

Wia dis foto come from, Getty Images
Algeria Vs Sierra Leone end in a goalless 0-0 draw for Douala Stadium for Cameroon afta dem jam for dia first African Cup of Nations, Afcon 2021 encounter.
Algeria na di defending champion and get Man City star Mahrez Riyad bin dey part of di team.
How di match waka
First Half
5mins: Kwame Quee (Sierra Leone win free kick for di defensive half. Foul by Yacine Brahimi (Algeria).
Corner, Sierra Leone. Na Abdelkader Bedrane concede am.
Attempt missed. Islam Slimani (Algeria) right foot shot from difficult angle on di right dey close, but e miss am to di right. E dey assisted by Riyad Mahrez with a through ball.
Mohamed Buya Turay (Sierra Leone) win free kick for di attacking half. Foul by Youcef Atal (Algeria).
10mins: Missed attempt. Alhaji Kamara (Sierra Leone) right foot shot from di centre of di box.
End of Di one wey oda users dey read well well
Foul by Umaru Bangura (Sierra Leone).
Islam Slimani (Algeria) win free kick on di left wing. Corner, Algeria. Na Umaru Bangura concede am.
Youcef Belaïli (Algeria) right foot shot from outside di box dey blocked. Cornerfor Algeria. Alhaji Kamara concede am.
15:mins: Foul by Alhaji Kamara (Sierra Leone). Ramy Bensebaini (Algeria) win free kick for di defensive half.
Kei Kamara (Sierra Leone) win free kick for di defensive half. Foul by Ramy Bensebaini (Algeria).
20mins: Mohamed Buya Turay (Sierra Leone) win free kick on di left wing. Foul by Riyad Mahrez (Algeria).
Attempt missed. Alhaji Kamara (Sierra Leone) header from di centre of di box dey close, but e miss am to di right. Na Mustapha Bundu assist with a cross afta a set piece situation.
Attempt saved. Youcef Belaïli (Algeria) right foot wey e shoot from outside di box dey saved for di centre of di goal. E dey assisted by Haris Belkebla.
Kei Kamara (Sierra Leone) win free kick for di defensive half. Foul by Haris Belkebla (Algeria).
25mins: Osman Kakay (Sierra Leone) win free kick for di attacking half. Foul by Ramy Bensebaini (Algeria).
30mins: Attempt missed. Mohamed Buya Turay (Sierra Leone) right foot shot from outside di box dey too too high. Kei Kamara na im assist am.
Attempt saved. Mohamed Buya Turay (Sierra Leone) right foot shot from outside di box dey saved for di bottom left corner.
Offside, Sierra Leone. Mustapha Bundu try with a through ball, but Alhaji Kamara dey offside.
Corner, Algeria. Na Kevin Wright concede am. Mustapha Bundu (Sierra Leone) win free kick on di right wing. Foul by Abdelkader Bedrane (Algeria).
35mins: Abdelkader Bedrane (Algeria) collect yellow card for a bad foul.
Attempt missed. John Kamara (Sierra Leone) right foot shot from di right side of di box dey too high. Foul by Osman Kakay (Sierra Leone). Youcef Belaïli (Algeria) win a free kick on di left wing.
Attempt dey blocked. Youcef Belaïli (Algeria) right foot shot from difficult angle and long range on di left dey blocked.
40mins: Attempt missed. Mohamed Buya Turay (Sierra Leone) right foot shot from di left side of di box dey high and wide to di right. E dey assisted by Kei Kamara.
45mins: Corner for Algeria. Na Kwame Quee concede am.
Offside, Sierra Leone. Kevin Wright try with a through ball, but Alhaji Kamara dey caught offside.
HALF TIME!
Algeria 0, Sierra Leone 0.
Second half
Second Half begins Algeria 0, Sierra Leone 0.
45mins: Substitution, Algeria. Djamel Benlamri replace Abdelkader Bedrane.
Foul by Alhaji Kamara (Sierra Leone). Youcef Belaïli (Algeria) win free kick for di defensive half.
Offside, Sierra Leone. Mohamed Buya Turay try a through ball, but e catch Alhaji Kamara offside.
Attempt missed. Mustapha Bundu (Sierra Leone) right foot shot from more dan 40 yards on di right wing miss to di left. E dey assisted by Osman Kakay.
50mins: Attempt dey blocked. Yacine Brahimi (Algeria) right foot shot from di centre of di box dey blocked. E dey
assisted by Youcef Belaïli.
Kei Kamara (Sierra Leone) win free kick for di defensive half. Foul by Djamel Benlamri (Algeria).
Foul by John Kamara (Sierra Leone). Yacine Brahimi (Algeria) win free kick for di defensive half.
Attempt saved. Yacine Brahimi (Algeria) right foot shot from di centre of di box dey saved for di centre of di goal. E dey assisted by Riyad Mahrez with a through ball.
Osman Kakay (Sierra Leone) win a free kick for di defensive half. Foul by Youcef Belaïli (Algeria).
Attempt missed. Kei Kamara (Sierra Leone) right foot shot from di right side of di box dey close, but miss to di right.
55mins; Corner, Algeria. wey Kevin Wright concede. Corner, Algeria. Steven Caulker concede am.
Mohamed Buya Turay (Sierra Leone) win free kick on di left wing. Foul by Youcef Atal (Algeria).
Umaru Bangura (Sierra Leone) win free kick for di defensive half. Foul by Yacine Brahimi (Algeria).
60mins: Haris Belkebla (Algeria) win free kick for di defensive half.
Attempt saved. Yacine Brahimi (Algeria) right foot shot from outside di box dey saved for di centre of di goal. Assisted by Riyad Mahrez.
Substitution - Farid Boulaya replaces Sofiane Feghouli.
65mins: Substitution, Algeria: Sofiane Bendebka replaces Yacine Brahimi.
Baghdad Bounedjah replaces Islam Slimani.
Kwame Quee (Sierra Leone) win free kick for di defensive half.
Youcef Belaïli (Algeria) wins a free kick in the attacking half. Attempt blocked. Sofiane Bendebka (Algeria) left foot shot from di centre of di box dey blocked.
Corner, Algeria. Steven Caulker concede am. Attempt saved. Riyad Mahrez (Algeria) left foot shot from outside di box dey saved form di bottom left corner.
70mins: Offside, Algeria. Sofiane Bendebka try one through ball, but e catch Youcef Belaïli offside.
Mohamed Buya Turay (Sierra Leone) win one free kick on di left wing. Foul by Youcef Atal (Algeria).
Corner, Sierra Leone. Ramy Bensebaini concede am.
Corner, Algeria. Na Kei Kamara concede am.
75mins: Attempt missed. Baghdad Bounedjah (Algeria) header from di centre of di box afta a corner.
Substitution, Sierra Leone. Saidu Fofanah replace Alhaji Kamara because of injury.
Foul by Umaru Bangura (Sierra Leone). Farid Boulaya (Algeria) win free kick on di left wing.
Umaru Bangura (Sierra Leone) collect yellow card for a bad foul.
Attempt blocked. Sofiane Bendebka (Algeria) left foot shot from di left side of di box dey blocked. E dey assisted by Youcef Belaïli with a through ball.
80mins: Attempt saved. Riyad Mahrez (Algeria) right foot shot from di right side of di box dey saved for di bottom left corner. E dey assisted by Baghdad Bounedjah.
Corner, Algeria. Na Mohamed Nbalie Kamara concede am.
Attempt missed. Aïssa Mandi (Algeria) right foot shot from a difficult angle on di right miss to di right. E dey assisted by Youcef Belaïli with a cross afta one corner.
Foul by Kei Kamara (Sierra Leone). Djamel Benlamri (Algeria) win free kick for di defensive half.
83'
Substitution, Algeria. Saïd Benrahma replaces Haris Belkebla.
84'
Substitution, Sierra Leone. Sulaiman Kaikai replaces Mohamed Buya Turay.
85mins: Attempt missed. Saïd Benrahma (Algeria) right foot shot from di centre of di box miss to di left. E dey assisted by Youcef Atal with a cross.
Foul by Mustapha Bundu (Sierra Leone). Saïd Benrahma (Algeria) win a free kick for di attacking half.
Attempt missed. Baghdad Bounedjah (Algeria) left foot shot from di centre of di box miss to di right. E dey assisted by Youcef Belaïli afta a set piece situation.
Foul by Kwame Quee (Sierra Leone). Sofiane Bendebka (Algeria) win free kick for di defensive half.
Offside, Algeria. Youcef Belaïli try a through ball, but Baghdad Bounedjah dey caught offside.
Kei Kamara (Sierra Leone) win a free kick for di attacking half. Foul by Djamel Benlamri (Algeria).
90mins: Attempt saved. Ramy Bensebaini (Algeria) right foot shot from di left side of di box dey saved for di centre of di goal. E dey assisted by Djamel Benlamri.
Attempt blocked. Saïd Benrahma (Algeria) right foot shot from di right side of di box dey blocked. E dey assisted by Riyad Mahrez.
Corner, Algeria. Na John Kamara concede am.
Attempt saved. Baghdad Bounedjah (Algeria) header from di centre of di box dey saved for di centre of di goal. E dey assisted by Youcef Belaïli with a cross.
90'+4'
Full Time
Second Half end, Algeria 0, Sierra Leone 0.
Line up
Algeria
Formation 4-4-2
23 M'Bolhi, 20 Atal, 2 Mandi, 17 Bedrane, 21 Bensebaini, 7 Mahrez,12 Belkebla, 8 Belaïli,11 Brahimi, 13 Slimani, 10 Feghouli
Substitutes
4 Benlamri, 5 Tougai, 9 Bounedjah, 14 Bendebka,15 Boulaya,16 Oukidja,19 Zorgane, 24 Chétti, 25 Benayada, 26 Amoura, 27 Benrahma, 28 Halaimia
Sierra Leone
Formation 4-2-3-1
1 Nbalie Kamara
2 Kakay
5 Caulker
17 Bangura
3 Wright
7 Quee
6 Kamara
19 Bundu
10 Kamara
14 Buya Turay
12 Kamara
Substitutes
4 Kamara
8 Fofanah
9 Williams
11 Kaikai
15 Dunia
16 Sesay
20 Mansaray
21 Kanu
22 Kallon
23 Caulker
27 Dumbuya
28 Kamara
Referee:
Ahmad Heeralall












