Nigeria 1-0 Egypt reactions: Iheanacho goal see Super Eagles defeat Pharaohs

Host of di 2021 Africa Cup of Nations, Afcon, Cameroon beat Burkina Faso to win di opening game of di tournament.

Live Coverage

Helen Oyibo and Moseph Ekine

  1. Senegal reward each football team member $87,000 and plot of land

  2. Moments to remember for Afcon 2021 wey just end

  3. Sadio Mane score winning penalty to help Senegal win Afcon 2021

  4. How Cameroon come from behind to win Burkina Faso on penalties and finish third for Afcon 2021

  5. Egypt beat Cameroon for penalty shootout to reach Afcon final

  6. Cameroon vs Egypt: Pharaoh's go fit tame Indomitable Lions?

  7. Mane Senegal crush Burkina Faso to book a place for Afcon 2021 final

  8. Senegal blast Equatorial Guinea 3-1

  9. Egypt come from behind to nack Morocco 2-1 and qualify for semi - finals

  10. Toko Ekambi shine as Indomitable Lions prove say dem strong pass Scorpions

  11. Senegal dey face attacks sake of Mane head injury

  12. President Biya order investigation into stampede wey kill eight pipo for Olembe stadium

  13. How I escape Yaoundé nightclub explosion - Waitress for LIVS

  14. Cameroon go face Comoros, without dia goalkeeper?

  15. Four times Super Eagles suffer shock exit from football tournament

  16. Ten-man Super Eales fall to Tunisia, chop elimination from Afcon

  17. Nigeria vs Tunisia: Head to head, time and oda tins you need to know

  18. Wetin you need to know about Super Eagles Forward Moses Simon

  19. Nigeria vs Guinea Bissau - Wetin to expect

  20. Wetin you need to know about Comoros wey beat Ghana for shock victory for Afcon