NIMC registration portal: NIMC registration form and how to check national ID card enrolment centres abroad

NIMC registration portal: How to access NIMC Enrolment centres abroad, download NIN registration form FREE

Wia dis foto come from, NIMC

NIMC - National Identity Management Commission - don release di informate of wia Nigerians wey dey live for abroad fit go register for dia National Identity Number [NIN].

Dis dey come as Nigeria goment give mobile network subscribers deadline to update dia SIM wit dia National Identity Number, NIN.

Di deadline for di registration go end on 19 January 2021 for pipo wey don already register for dia National Identity card.

But for pipo wey neva register for NIN, di deadline a 9 February 2020.

NIMC registration portal: How to download, fill NIN registration form & NIMC Enrolment centres abroad

Wia dis foto come from, Nigeria Ministry of Communications

Wetin we call dis foto, Nigeria Minister of Communication and Digital Economy Dr. Isa Pantami confam di NIN Registration deadline extension on Monday evening 21 December, 2020.

See di NIMC Enrolment centres abroad

NIMC registration portal: How to download, fill NIN registration form & NIMC Enrolment centres abroad

Wia dis foto come from, NIMC

NIMC registration portal: How to download, fill NIN registration form & NIMC Enrolment centres abroad

Wia dis foto come from, NIMC

NIMC registration portal: How to download, fill NIN registration form & NIMC Enrolment centres abroad

Wia dis foto come from, NIMC

NIMC registration portal: How to download, fill NIN registration form & NIMC Enrolment centres abroad

Wia dis foto come from, NIMC

NIMC registration portal: How to download, fill NIN registration form & NIMC Enrolment centres abroad

Wia dis foto come from, NIMC

NIMC registration portal: How to download, fill NIN registration form & NIMC Enrolment centres abroad

Wia dis foto come from, NIMC

NIMC registration portal: How to download, fill NIN registration form & NIMC Enrolment centres abroad

Wia dis foto come from, NIMC

Wetin we call dis foto, NIMC enrolment centre

Di Federal Ministry of Communications and Digital Economy also release informate on how to fill di NIN form.

For dia twitter page dem write "Kindly download di enrolment form, fill and take am to any of our centers to enrol into di National Identity Database and get your National Identification Number (NIN).

You fit download am from dis link; https://twitter.com/nimc_ng/status/1340677445435973633

See as di form be: [NIMC NIN registration form]

NIMC registration portal: How to download, fill NIN registration form & NIMC Enrolment centres abroad

Wia dis foto come from, MINC

NIMC registration portal: How to download, fill NIN registration form & NIMC Enrolment centres abroad

Wia dis foto come from, NIMC

Meanwhile di official website of National Identity Management Commission [NIMC] don go down as Nigerians struggle to obtain dia National Identity Number (NIN).

Di website don dey down - meaning no way to log in - since di late hours of Monday 21 December, 2020.

And dis na link to show you di local nationwide enrolment centres: https://twitter.com/nimc_ng/status/1340685092906266634?s=20