Nairobi baby stealers wey dey tiff and sell pikin for black market

Wetin we call dis Video, Nairobi baby stealers wey dey tiff and sell pikin for black market

Africa Eye investigation wey last one year don find out ogbonge evidence of one underground network for Kenya wey dey snatch pikin dem from dia mama to sell dem to make profit.

Di underground trafficking rings dey sell dis children dem for chikini money like £300 wey be about N151,000.