Anglophone crisis: Di videos wey you no suppose see

Wetin we call dis Video, Burning Cameroon: Di videos wey you no suppose see

BBC Africa Eye don analyse videos from social media wey come out of Cameroon over di last six months wey show wetin dey happun for di English-speaking regions.