John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery'

Wetin we call dis Video, ‘Dis tin wey I dey do na handmade, no be surgery’ - John Amanam

John Amanam na sculptor from Akwa Ibom state, South South Nigeria, wey dey do prosthetics to help pipo wey get problem for dia body.

Amanam tell BBC Pidgin say nobody train am, say na sometin wey im start four years ago to dey do out of passion afta im broda lose im fingers.

Video producer: Sarah Tiamiyu