BBNaija 2020 housemates eviction: Eric and Tochi na di latest to comot - See dia big moments for di Big Brother Naija season 5 edition

Eric and Tochi chop BBNaija 2020 housemates eviction

Wia dis foto come from, InSTAGRAM

Wetin we call dis foto, Eric and Tochi don comot for Big Brother Naija house
Read am in 2 mins

Eric and Tochi na di latest housemate to comot from di Big Brother Naija season 5 lockdown house afta like three weeks for di TV reality sieries.

Like di last Sunday night eviction show, oda housemates also get chance to choose two of di four housemates wit di lowest votes wey dem go like make e comot from di house.

Dis na heartbreak for di fans of di two housemates but eviction na one of di ogbonge highlights of di game.

As dia journey to winning 85 million naira competition moni don end, see di big moments of di Eric and Tochi for di house.

Eric chop BBNaija 2020 housemates eviction

Wia dis foto come from, Big Brother Naija

Eric big moments for di Big Brother Naija house

Eric na di third housemate to comot from di house one week afta im girlfriend Lilo chop eviction.

Eric chop BBNaija 2020 housemates eviction

Wia dis foto come from, Big Brother Naija

Wetin we call dis foto, Eric during one of di game shows

Eric sabi do push up pass everybody for di house.

Eric evicted from BBNaija 2020 housemates eviction

Wia dis foto come from, Big Brother Naija

Wetin we call dis foto, Eric

Di moment Eric tell Big brother for diary room say im dey enjoy himself for di house, say dis na wetin im neva experience before fro im life.

Big Brother Naija 2020 housemates eviction

Wia dis foto come from, Big Brother Naija

Wetin we call dis foto, Eric and Lilo

Di Big Brother season 5 fans no go quick forget di lovey-dovey couple wey no last long for di house.

Big Brother Naija 2020 housemates eviction: Eric and Lilo

Wia dis foto come from, Big Brother Naija

Wetin we call dis foto, Eric and Lilo

E go dey hard for fans to forget di man wit di red cap always on di groove and ever readi for di Saturday night turn-up.

Big Brother Naija moments of Tochi

Tochi na di number 4 housemate to comot from di house.

Fans no go quick forget im acting skills

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Skip X post, 2

End of X post, 2

Skip X post, 3

End of X post, 3

Tochi chop Big Brother Naija 2020 housemates eviction

Wia dis foto come from, Big Brother Naija

Wetin we call dis foto, Tochi

Tochi and im acting skills on stage for one of dia game nights.

Big Brother Naija 2020 housemates eviction

Wia dis foto come from, Big Brother Naija

Wetin we call dis foto, Tochi and Lucy

Lucy go be one of di housemates wey go miss Tochi pass. Di gist and di unending conversation between di two.

Tochi chop Big Brother Naija 2020 housemates eviction

Wia dis foto come from, Big Brother Naija

Wetin we call dis foto, Tochi

Di yoga moments.

Big Brother Naija 2020 housemates eviction

Wia dis foto come from, Big Brother Naija

Wetin we call dis foto, Tochi and Nengi

One of Nengi and Tochi moments.

Out of 20 housemates wey start di journey na 16 housemates remain for di Big Brother Naija house afta dis eviction.