UFC 245: Kamaru Usman Beat Colby Covington with no mercy to retain im UFC title

Kamaru Usman of Nigeria punch Colby Covington for dia UFC welterweight championship bout during di UFC 245

Wia dis foto come from, Getty Images

Read am in 3 mins

Nigeria Welterweight champion Kamaru Usman knock out Colby Covington on Sunday morning to retain im welterweight title for di UFC 245.

Di fight happun for di T-Mobile Arena inside Las Vegas , United States of America.

Dis ogbonge fight wey bin suppose to happun June 8, na Kamaru first fight since March wen im beat Tyron Woodley for di same venue.

Kamaru kpo-kpo Covington patapata for di last round, and put am for ground two times with two big punch, e come begin dey punch am, punch am before referee Marc Goddard come dey force to shout say di fight don do oh!

According to di plenti post from di twitter handle of UFC, dem say Kamaru 'retain im championship for absolute war' and call am di 'WW King' plus add say im na 'champion in every sense of di world.'

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Before di fight, Covington dey make mouth say im go beat Kamaru like small pikin, e say di fight go be "easy fight for me."

Covington even insult Kamaru say im dey claim to be "di first Nigerian-born, African champion, whereas dem born am for Dallas."

But di truth be say dem born Kamaru Usman for Benin City, Nigeria for May 11, 1987 and Kamaru na di first African fighter to win Ultimate Fighting Championship title.

Kamaru Usman from Nigeria pose for scale during di UFC 245 weigh-ins

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Kamaru Usman from Nigeria pose for scale during di UFC 245 weigh-ins

Kamaru tok say na im responsibility to teach Covington lesson, because e dey tok too much.

"I no dey worried say I dey punch am for specific spots, I just want to hit am ova and ova wherever I fit hit am."

"E don too make mouth about dis fight, so dis come be something of respect . I get di responsibility to go inside dia and teach am lesson."

How pipo for social media react

Grey line wey dey

Nigerians and odas don begin dey say congratulobiaa give Kamaru Usman.

And sake of di way wey Covington make mouth before di fight, pipo come dey tweet say dem dey surprise say las-las Kamaru knock am out.

Skip X post, 2
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 2

Skip X post, 3

End of X post, 3

Skip X post, 4

End of X post, 4

Skip X post, 5

End of X post, 5

Skip X post, 6

End of X post, 6

Skip X post, 7

End of X post, 7

Skip X post, 8

End of X post, 8

Skip X post, 9

End of X post, 9

Skip X post, 10

End of X post, 10

Skip X post, 11

End of X post, 11

Skip X post, 12

End of X post, 12