Dambe Warriors: Ancient fight of fishermen, butchers wey dey attract millions of views on YouTube
Imagine traditional boxing wey pipo no dey carry weight to learn am, dem no dey wear uniform and e no get any particular rule but e dey get pass 10 million views for YouTube every year?
Dis na di tori of Dambe- di kain boxing wey Hausa butchers for West Africa dey do.
Ova di years, dem don dey call am, martial art, and e don get popularity around di world.
Juliet Mafua from BBC Sport Africa waka go di home of di Dambe warriors for Lagos to experience di ‘ogbonge sport’.
Producer: Juliet Mafua(BBC Sport Africa)
Video: Chukwuemeka Anyikwa, Hans fanfon


