Prez Akufo-Addo give John Mahama ‘unlooking’ handshake start debate for social media

Wia dis foto come from, Facebook /Nana Akufo-Addo
Video of Ghana President, Nana Akufo-Addo en handshake plus John Mahama dey go viral as some people dey react say de president no force.
Both political figures meet for de maiden Kofi Annan Peace and Security Summit wey happen for Accra, Wednesday 4th August, 2019.
President Akufo-Addo address participants who come de summit but as e catch time say, he for shake hands plus de special guests who line up.
De President start dey greet de dignitaries warmly but as he catch John Mahama en turn, noor he speed up.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1
Social media users start dey share dema opinions on what happen during de peace and security event, which some feel no be de right place for den kind tins.
Content is not available
View content on FacebookDe external site no concern BBC.End of Facebook post
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 2
John Mahama start dey trend for number one on twitter, as more people dey share de video, plus dema comments on de incident.
For most commentators, despite say dem dey belong to different parties, dem dey expect some level of diplomacy from Ghanaian political leaders.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 3

End of X post, 4

End of X post, 5