Davido: 'Blow My Mind' di collabo wit Chris Brown wey pipo no expect

Wia dis foto come from, Getty/BBC
Read am in 1 mins
Nigerian Afrobeats star, David Adeleke AKA Davido go collabo wit American nusician, Chris Brown for new song, 'Blow My Mind'.
Di gist drop for Davido Instagram handle.
Skip Instagram post
Allow Instagram content?
Warning: Third party content may contain advertsDis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of Instagram post
Chris Brown bin also share di foto for im handle wit di caption, 'Coming Soon'.
Di song name go be 'Blow My Mind' and even as e neva drop, di news don dey shak fans up and down.






