Pawpaw meme from Nollywood dey burst pipo brain

One of di feem wey Osita Iheme act wit Chinedu Ikedieze

Wia dis foto come from, Instagram/Osita Iheme

Wetin we call dis foto, One of di feem wey Osita Iheme act wit Chinedu Ikedieze
Read am in 2 mins

Popular Nollywood actor Osita Iheme don scarce for feem as e no dey act plenti like dat but dis wan no stop as im face full every where for internet recently as pipo begin use di guy do meme.

Di actor become popular during di year 2000 wen im act for di feem 'Aki and Pawpaw'.

Osita Iheme

Wia dis foto come from, Instagram/Osita Iheme

No be new tin say if you sabi use social media, den you go also dey use memes especially for places like Twitter.

Weda na from feem or viral video or even foto, meme dey make pipo laff.

Di latest meme wey dey bust pipo head na from di feem Stubborn Flies wey Iheme act for 2007. Di guy dey siddon for chair wit book as e come dey do like im dey calculate somtin.

And evribodi dey use am; even Rihanna beauty line - Fenty, use di meme.

Make we look as some pipo don use am.

Lyrical confusion

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Life mata

Skip X post, 2
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 2

No forget to make budget wen you go market

Skip X post, 3
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 3

How much you don spend?

Skip X post, 4
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 4

You no get mouth

Skip X post, 5
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 5