South African rapper Aka express im pain as Super Eagles win Bafana Bafana for Afcon 2019

Aka

Wia dis foto come from, Akaworldwide

Read am in 2 mins

Ogbonge South African rapper Aka don tok say im dey heartbroken as Nigeria win South Africa 2-1 for di African Cup of Nations 2019 quarter finals.

Samuel Chukwueze bin first score for di 27th minute to put Nigeria in di lead, before South Africa Bongani Zungu send in one powerful header to equalise for di 75th minute.

Nigeria defender William Troost-Ekong score di second goal for di 89th minute to seal di win for di Super Eagles.

Di rapper wey enta Twitter to express how di loss dey pepper am, tok say e for beta if South Africa bin lose to Egypt instead of Nigeria.

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Skip X post, 2

End of X post, 2

Skip X post, 3

End of X post, 3

Some Nigerians begin worry say dis kain tok from Aka fit make South Africans begin attack Nigerians.

Skip X post, 4
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 4

Skip X post, 5

End of X post, 5

Some oda pipo begin list some areas wia dem feel say South Africa take beta pass Nigeria, like economy and development.

Skip X post, 6
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 6

Skip X post, 7

End of X post, 7

Nigeria go meet di winner between Algeria and Ivory Coast for di semi finals.