Game of Thrones Season 8 Episode 6: Di 'Iron Thron' end as fans expect?

Wia dis foto come from, HELEN SLOAN/HBO
Dis tori get spoilers to di final episode of Game of Thrones season 8.
Afta 8 seasons and 73 episodes, di fantasy series Game of Thrones don finally end and pipo wey no be fans go begin hear word.
But e no be everybody dis season finale sweet for belle as many don enta social media to say dem no like di ending.
Di last episode suppose reveal to viewers, who go siddon final final ontop di Iron Throne, to control di all di world (of that ancient time).
And e dey normal say fans go get pesin for mind, afta all dem don see thousands die ontop fight of who go be ogbonge ruler.
As of Friday May 17, one online petition for di show producers to do di final season eight again, bin get pass 500,000 votes. As of today, e don pass 1.5 million votes.
Game of Thrones end as fans expect?
Di mata, from wetin we gada ontop social media be say any fans feel say dem rush dis last season, including di last episode.

Wia dis foto come from, HELEN SLOAN/HBO
Di tin enta di body of one popular Nigerian director and writer, Kemi Adetiba so tey, she enta Twitter to write anoda ending for di show.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1
Di multiple award winner director of The Wedding Party say di ending bad, no be small.
End of Di one wey oda users dey read well well
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 2
Di truth be say every time television series end, some fans go complain say dem no end am well. So dis vex for some GoT fans no be new tin.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 3

End of X post, 4
And odas go like wetin dem see.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 5