Yomi Shogunle: For proper understanding and to avoid kasala, use pidgin tok to police

Yomi Shogunle.

Wia dis foto come from, Yomi Shogunle/Twitter

Wetin we call dis foto, Yomi Shogunle no dey fear to tok im mind even for wetin no concern police
Read am in 2 mins

Yomi Shogunle, wey be di Head of Nigeria Police Complaints Response Unit, fit don discover di correct way for citizens and police to take live in peace: Pidgin.

Oga Shogunle wen im bin dey respond to one video of di Lagos State Police Rapid Response Squad, come add salt and pepper to wetin go lead to beta understanding,

"For now, no go dey speak Queen's English wit dem for road. For proper understanding, tok to dem for Pidgin, anoda way to avoid kasala."

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

For di video wia im dey comment, di RRS oga Tunji Disu dey follow im men tok wit both correct English and Pidgin.

As you go expect, pipo for social media begin drag oga Shogunle for wetin im tok.

Grey line wey dey
Grey line wey dey
Skip X post, 2
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 2

Skip X post, 3

End of X post, 3

Skip X post, 4

End of X post, 4

Dis no be di first time wey oga Shogunle go tok wetin go make pipo drag am for social media. Infact sef for 2018, pipo for social media bin ask Twitter to ban im account.

E neva tey wey Nigeria Police tok-tok pesin for Lagos State also enta hot water wit pipo, wen im say "tattoos and dreadlocks dey strange to our culture."