President Buhari visit Lagos: Goment don do u-turn decide not to close down any road

Wia dis foto come from, LASG
Lagos State goment don announce say dem no go close down any road for di city again during di visit of presido Muhammadu Buhari on Saturday, 9 February.
Di Lagos State Commissioner for Transportation, Ladi Lawanson give tori pipo dis new informate on 8 February for di Bagauda Kaltho Press Centre for Alausa.
Lawanson say dem don use anoda eye look di mata of road closing and see say need for am no dey but make pipo still expect di kain security wey dey follow di president of di kontri come.
Di announcement wey come before from di chairman for Transport Committee on President Muhammadu Buhari Campaign visit to Lagos State, Demola Seriki be say some areas for Lagos go get restricted movement.
Meanwhile pipo for Lagos State, don dey react as President Muhammadu Buhari wan lead oda All Progressives Congress members carri im campaign go di state on Saturday.
Based on di campaign rally wey di party wan do for Teslim Balogun Stadium inside Surulere.

Wia dis foto come from, @NGRPresident
But wetin come surprise Lagos pipo well-well, make dem enta social media na di way wey truck, trailers and heavy motor wey bin dey park on top di popular Eko Bridge before, just clear all of a sudden.
Lagos residents react as authorities clear trailers overnight in preparation of President Buhari visit
Lagos pipo no fit believe dia eyes say all dis heavy motor wey don dey cause serious traffic for long, go fit comot from di road las-las.
End of Di one wey oda users dey read well well
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1
Plenti pipo chook mouth inside Eko Bridge mata as e shock dem.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 2

End of X post, 3

End of X post, 4

End of X post, 5

End of X post, 6

End of X post, 7

End of X post, 8

End of X post, 9

End of X post, 10

End of X post, 11

End of X post, 12

End of X post, 13